album cover
Answer
1,135
Afro-Beat
Answer 由 Planet X 於 2023年7月7日發行,收錄於專輯《 》中Answer - Single
album cover
發行日期2023年7月7日
標籤Planet X
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM100

音樂影片

音樂影片

積分

詞曲
Success Olorunshola
Success Olorunshola
詞曲創作
Shuaib Usman
Shuaib Usman
詞曲創作
製作與工程團隊
Xlien
Xlien
製作人

歌詞

Izz EA EA EA EA
I don't even know where to start from
Shey na matter wey sup for campus
Wallet empty, sapa just dey camp us
Life is a bitch and e steady dey knack us
Me I no dey smoke, I go wrap one
So make I high, talk to my God
Make I know why e hard like this
Sapa, mapami
Many many thing wey man dey face
Man no talk, man no be tape
Baba tete dahun, it's getting late
Two thirty tida after eight
And the many things wey man don face
Khaki outfit don turn to lace
Because of the money wey man dey chase
We're getting tired with all the race
Many many pala
I move with my kala
Hustle for my mama
I dey hustle for my papa
Many many pala
I move with my kala
Baba dabo o, answer
Awon omo eh won bere answer
And I no dey joke with my prayers
Night and day I dey run am
Been closer to God, stay closer to God
I dey call am, 24434
Ahn ahn ahn
Yah, yah Allah
Answer prayers 'cause I don suffer
I don sleep for gutter
You can ask my brothers
Many many thing wey man dey face
Man no talk, man no be tape
Baba tete dahun, it's getting late
Two thirty tida after eight
And the many things wey man don face
Khaki outfit don turn to lace
Because of the money wey man dey chase
We're getting tired with all the race
Many many pala
I move with my kala
Hustle for my mama
I dey hustle for my papa
Many many pala
I move with my kala
Baba dabo o, answer
Awon omo eh won bere answer
Written by: Shuaib Usman, Success Olorunshola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...