album cover
Commando
287
Christian & Gospel
Commando 由 Lamb Culture Collective 於 2023年8月18日發行,收錄於專輯《Commando - Single》中
album cover
發行日期2023年8月18日
標籤Lamb Culture Collective
LanguageEnglish
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM106

積分

詞曲
Marvel Ahonye Onah
Marvel Ahonye Onah
詞曲創作
deborah oyije onuh
deborah oyije onuh
詞曲創作
製作與工程團隊
Rehmahz
Rehmahz
製作人

歌詞

Hmm ahhh I am on the road
Hmm ahhh follow you dey go
Anywhere you want I go dey close
Tell me anything and I no go say no
Hmm ahhh I am on the road
Hmm ahhh follow you dey go
Anywhere you want I go dey close
Tell me anything and I no go say no
I'm not looking back at all
With you I'm standing tall
Hold my hand I no go fall
You are there when I call
You no leave me hanging
You only leave me bragging
About your love oh
I can't doubt your love oh
Be my commando
Be my commando
I want dey go where you want me to
Go where you want me to
Be my commando
Be my commando
I want de go where you want me to
Go where you want me to
I badder when dem think dem badder gon
My manners no go let me para gon
My God no be like them wey be Akagum
Me I go follow like say I be temple run
Hold me hold me hold me tender o
Go before me make the road blender o
Enemies dey come make you mend dem
Make wetin them talk back to sender o
Away
I no wan want go my way
I wan dey your lane
Oh everyday
Away
I no wan want go my way
I wan dey your lane
Oh everyday
Be my commando
Be my commando
I want dey go where you want me to
Go where you want me to
Be my commando
Be my commando
I want dey go where you want me to
Go where you want me to
Be my commando
Be my commando
I want dey go where you want me to
Go where you want me to
Be my commando
Be my commando
I want de go where you want me to
Go where you want me to
Written by: Marvel Ahonye Onah, deborah oyije onuh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...