album cover
Crazy Things
118
Afro-Pop
Crazy Things 由 Tieme Music 於 2023年6月21日發行,收錄於專輯《Crazy Things - Single》中
album cover
發行日期2023年6月21日
標籤Tieme Music
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM75

音樂影片

音樂影片

歌詞

As you Dey pray
Use your head to think
Use your leg
And waka for yourself
Nobody Dey for you
Keep your yawa to yourself
Believe in thy self
Uwee
Na person wey go na him know
You gat see for yourself
The say the axe don't remember
But the trees don't forget
But the trees don't forget
Follow the star like the 3 wise men
Seen many snakes man ah seen mandem
Dem bwoiz ah bad but mi badder than them
They've got shooter's outside
Mi go harder than dem
Ye, Falila, Fatima, all of una combine
Party ina Mi yard make sure you are on time
Now we steady mix stuffs
Like curry and thime
Oh no
Crazy things
Crazy things
Crazy things
Crazy things
And if I live a wAyward life is my business
Na me know my yawa make I just the finesse
Crazy things
Crazy things
Crazy-things
Crazy things
And if I live a wAyward life is my business
Na me know my yawa make I just the finesse
So many blessings from above feels like a kiss from God
So many stories untold, still e Dey run my tap
Until My cup runneth over one man soja I be one man soja
Make I no beg any man
Some be human and some be animal
Follow the star like the 3 wise men
Seen many snakes man ah seen mandem
Dem bois are bad but Mi badder than dem
They've got shooters outside Mi go harder than dem Ye
Falila, Fatima, all of una combine
Part ina Mi yard make sure you are on time
Now we steady mix stuffs like curry and thime
Oh no
Crazy things
Crazy things
Crazy things
Crazy things
And if I live a wayward life is my business
Na me know my yawa make I just Dey finesse
Crazy things
Crazy things
Crazy things
Crazy things
And if I live a wayward life is my business
Na me know my yawa make I just Dey finesse
Written by: Michael Owusu Addo, Simon Sunday IgocheMichael Owusu Addo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...