album cover
Fada
album cover
Fada 由 Star Mega Empire 於 2023年9月1日發行,收錄於專輯《Fada - Single》中
2023年9月1日
標籤Star Mega Empire
語言English
BPM130
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

Everyday do pray to the creator
Make e give me the stamino
Cause many many things them talk say I no fit do myself
Whenever I land e be causing tornadoe
Them shouting ewelemo
No fear them go show me for their television
Them go hear me for their radio
Telli me watin come be issue
You no fit take a man to another road
See the eyes wey I get na see through
Make you no dey whine yourself
My guy I fit to see you o
Na me be their baba
No dey see anybody wey try dey do competition
Everybody wey don try don stop for the road because them no fit toggle with Don
Enemy plenty for my radar
No dey send anybody wey try sèréwá
I fit do you anything I no send you or send your Fada da da da
My song don dey high many people
E con be like juju
Like e voodoo
Abracadabra
What the man dem say
How long you go dey on this realm o Massimo
Oh I don't know
Watin I sabi na say
Anything wey I do them go follow
Oh no no no no no
Shey you know, shey you know say
Back in the days when I need something them no borrow borrow
Mehn ó korò
Na me be their baba
No dey see anybody wey try dey do competition
Everybody wey don try don stop for the road because them no fit toggle with Don
Enemy plenty for my radar
No dey send anybody wey try sèréwá
I fit do you anything I no send you or send your Fada da da da
Written by: Fawole Adegboyega Joshua (Willi)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...