音樂影片
音樂影片
積分
演出藝人
Mayorkun
聲樂
Blxckie
聲樂
詞曲
Adewale Ayobami
作曲家
Sihle Sithole
作詞
Mayowa Adewale
作曲家
製作與工程團隊
Bolatito 'BMH' Obisanya
製作人
歌詞
[Intro]
(Burst My Head!)
[Verse 1]
She want love for free
Say she want all of me
But she no wan kolobi, ahn
She dey tell me casually
Shawty wan operate me manually
Emi ti mo need therapy (Emi ti mo need therapy o)
[Chorus]
Loooooosssseeee control
As I dey drip, I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
Loooooosssseeee control
As I dey drip, I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February for something wey I need in January
[Verse 2]
Philomena dangerous, she too bad
She get wahala, she fit cause nuisance
And if I para, dem go say I do pass
When na my matter dem dey talk for group chat (Wahala)
Me I don put you for my bigger picture
But if you no gree na your forfeiture
I bring the table and the furniture
If you need carpenter make you call Jesus
[Chorus]
Loooooosssseeee control
As I dey drip, I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
Loooooosssseeee control
As I dey drip, I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February for something wey I need in Janua–
[Verse 3]
She said she loves my energy
Love the way a sing, love my melodies
Said she kinda cold, need a cover please
We can go back home, let the bed ring ring
When she down bad she gon call on me
Know I got that passion, it's all on me
Stuck inside the past, but you're here with me
Baby, lose control, I'm your driver
[Verse 4]
Now and it's clear
Just let go of your fears
I'm your soldier for real
Nothing can come between or near
Now and it's clear
Just let go of your fears
I'm your soldier for real
And nothing can come between or near
[Chorus]
Loooooosssseeee control
As I dey drip, I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
Loooooosssseeee control
As I dey drip, I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February for something wey I need in January
[Chorus]
Loooooosssseeee control
As I dey drip, I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She say make I take things gradually
But emi ti mo need therapy
Loooooosssseeee control
As I dey drip, I dey drip sololo
Emi ti mo crazy normally
She want make I wait till February for something wey I need in January
Written by: Adewale Ayobami, Adewale Mayowa, Sihle Sithole

