積分

演出藝人
Cool8
Cool8
演出者
詞曲
Cool8
Cool8
作詞
Imaku Samson Toju
Imaku Samson Toju
作曲
製作與工程團隊
Sensei
Sensei
製作人

歌詞

(Sister Rosey lamenting)
Jah let me know
Let me know
What to do when the time gets tougher
Open my eyes make I see
Make I see all the plans wey you don get for me.
I can’t pretend
Say sometimes I go Dey just Dey reason money
But I know what will be will always be
What will be will always be
Why I Dey like this?
Them no know all the things wey my eyes Dey see
Hmm I stay on key
It’s cold on the streets so I stay on g
Hmm E go be like play
When the things wey I talk
E go come play
Another time or place
Till then I go Dey my day
For this nation
For this nation
Everyday we Dey face lamentation
Spend a fortune on subscription
And the blogs dem Dey mess up our mental
Our leader’s alligators
Them Dey break up the boys like plantation
And when I show my retaliation
Them go lock up like Akon
Jah let me know
Let me know
What to do when the time gets tougher
Open my eyes make I see
Make I see all the plans wey you don get for me.
I can’t pretend
Say sometimes I go Dey just Dey reason money
But I know what will be will always be
What will be will always be
Written by: Cool8, Imaku Samson Toju
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...