音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Tolibian
Tolibian
演出者
詞曲
Tolibian
Tolibian
作詞
Saviour Eni Ezeoke
Saviour Eni Ezeoke
詞曲創作
Abdulmutolib Abubakar
Abdulmutolib Abubakar
詞曲創作
製作與工程團隊
Duktor Sett
Duktor Sett
製作人
Dami Adenuga
Dami Adenuga
執行製作

歌詞

[Intro]
Duktor
[Chorus]
Day by day, I just dey pray to my God
Make I no go shout, "Had I know"
Too many messages for my phone
Who good or bad, Omo I no know
But mama dey pray for me
So no man go fit take my soul
Dem no fit touch Omo Ologo
You no fit reap wetin you no sow
[Verse 1]
Oh, no, kilode?
Gbogbo omoge fe ya foto
Oh, no, kilode?
Ire lo wole ewa jo, oh
Oh, no, kilode? Oh
Gbogbo omoge fe ya foto
Oh, no, kilode? Oh
Ire lo wole ewa jo, oh
[Chorus]
I just dey pray to my God
Make I no go shout, "Had I know"
Too many messages for my phone
Who good or bad, Omo I no know
But mama dey pray for me
So no man go fit take my soul
Dem no fit touch Omo Ologo
You no fit reap wetin you no sow
Written by: Abdulmutolib Abubakar, Saviour Eni Ezeoke, Tolibian
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...