歌詞

Berri wey dey sing song yea Yo X! I don come with another one JejeIy I dey hustle I dey live my life Odeshi God cover me I no fit kpai Even Dangote sef omo him still dey grind Na why me I focus I no think am twice Ah O gozirim a gozi I'm living my fantasy Na only God dey cover me Steadily o no dulling O gozirim a gozi I'm living my fantasy Na only God dey cover me Money must be made o Made o Made o Money must be made o Made o Made o Money must be made o Made o Made o Money must be made o Made o Made o Money must be made o Ogbeni iya lo ma je Sho ra ko ma lo pe Why you wan give me five percent Before you use me I go use my sense No send nobody father I dey find my raba I no like sapa Bad energy oya back to sender Ah O gozirim a gozi I'm living my fantasy Na only God dey cover me Steadily o no dulling O gozirim a gozi I'm living my fantasy Na only God dey cover me Money must be made o Made o Made o Money must be made o Made o Made o Money must be made o Made o Made o Money must be made o Made o Made o Money must be made o Yo X! Gi Gi Gidem
Writer(s): Berri-tiga Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out