歌詞

Kasa Go by the name Surrex S U Double R E X Wave God Shiaa Every Day I pray for today to be better than yesterday So I dey double my grind on G I pray to get paid Me I know say one day one day hustle go pay Abeg help me call Omah Lay Make e call SOSO to take pain away Because Me I don hustle tire Me I don hustle tire Suicide bomber say Me I don bomb tire Me I don bomb tire Every day I dey pray I go Mountain of fire I collect prayer tire Vulcanizer say Me I don pump tire say Me I don pump tire ye ye Me I don hustle tire Me I don hustle tire Suicide bomber say Me I don bomb tire Me I don bomb tire Every day I dey pray I go Mountain of fire I collect prayer tire Vulcanizer Me I don pump tire Me I don pump tire (Make God abeg oo) Focus on the grind with no disturbance No cap, for the street me I get importance I no Dey answer haters, I no like annoyance If you no be real G I go give you distance The good die young & the bad live long That one na to show you say this life no balance Eyes on the bag Hustle with arrogance for my wallet I wan get coins in abundance Looking for the day wey my name go dey reign WAVEGOD Dey burst brain I don come to wave again Boys dey hustle, police dey obtain If you price you go pay (because) For this side no bargain Me I don hustle tire Me I don hustle tire Suicide bomber Me I don bomb tire Me I don bomb tire Every day I dey pray I go Mountain of fire I collect prayer tire Vulcanizer Me I don pump tire Me don pump tire ye ye Me I don hustle tire Me I don hustle tire Suicide bomber Me I don bomb tire Me I don bomb tire Every day I dey pray I go Mountain of fire I collect prayer tire Vulcanizer Me I don pump tire Me I don pump tire Em blazy blazy SOSO come take my pains away Everyday I dey grind oo eh Steady I pump tire I collect prayer tire Go Mountain of fire I collect prayer tire Vulcanizer Me I don pump tire Me I don pump tire
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out