收錄於

積分

演出藝人
Llona
Llona
演唱
Bella Shmurda
Bella Shmurda
演唱
詞曲
Akinbiyi Ahmed
Akinbiyi Ahmed
詞曲創作
Attah Michael Ajuma
Attah Michael Ajuma
詞曲創作
Asare Peter
Asare Peter
詞曲創作
製作與工程團隊
Vampire Beatz
Vampire Beatz
製作人

歌詞

(Craze) To dey old oh Boy Llona Slow mo No be homo Do you really want to waste my time? Carry water quench my vibe Really tryna take my life Do you uu-uu? Will you really change your mind? (Hmm) When I make you understand Everything wey dey my mind Oh-oh, oh, oh See, man don start to dey old oh Gat no time for no slow mo Love my guys, no be homo Gat this bitch on a choke hold Some OG no be OG (some OG no be OG) Some brothers no be homies Don't know peace 'till you know peace Gats chop life on a low key Them wan try but dem no reach I'm outside but na low key How dem go learn if I no preach? If you notice, dem be novice Won saare but dem no reach am Eje min gb'ona, so, I no fit calm Money only find person wey seek am High blood pressure, if you go think Ahn-ahn, ahn-ahn High blood pressure, if you go think Ahn-ahn, ahn-ahn (go think, go think) High blood pressure, if you go think Ahn-ahn, ahn-ahn (oh-ahh) High blood pressure, if you go think Ahn-ahn, ahn-ahn High blood pressure, if you go think Ahh Past few days, I don learn lesson 24 seven and I'm still grinding Sojo don kill wrong person Matter don cast, omo, e don change settings Oya, 20 man l'ori titi with a different feeling With a different dealing, why they working so hard? Rest on me, my brother, you are a soldier, ah Certified Llona no be nuisance (aya, gba'na) Bella Shmurda no be menace (ah-ah) See this life, I go live am Short life, long life, anybody fit die See, man don start to dey old oh (to dey old oh) Gat no time for no slow mo (slow mo) Love my guys, no be homo (no be homo) Gat this bitch on a choke hold (choke hold) Some OG no be OG (some OG no be OG) Some brothers no be homies (no be homie) Don't know peace 'till you know peace (know peace) Gats chop life on a low key (on a low key) Them wan try but dem no reach (ah-ahn) I'm outside but na low key How dem go learn if I no preach? If you notice, dem be novice Won saare but dem no reach am Eje min gb'ona, so, I no fit calm Money only find person wey seek am High blood pressure, if you go think Ahn-ahn, ahn-ahn High blood pressure, if you go think Ahn-ahn, ahn-ahn High blood pressure, if you go think Ahn-ahn, ahn-ahn High blood pressure, if you go think Ahn-ahn, ahn-ahn High blood pressure, if you go think (Hehe-he) (Joe you trippin)
Writer(s): Akinbiyi Ahmed, Peter Asare Bediako, Michael Jubril Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out