Dance 由 XB Label / EMPIRE 於 2022年5月4日發行,收錄於專輯《Dance - Single》中
BPM99
旋律
歌曲有多麼清晰易記且符合明確音樂模式的旋律。通常,旋律分明的作品會擁有清晰易記的器樂或人聲主線。
原聲音質
此指標衡量一首歌曲在多大程度上依賴原聲樂器 (例如鋼琴、吉他、小提琴、鼓、薩克斯風),而非電子或數位合成音效
Valence
歌曲透過和聲與節奏所傳達的音樂積極性或情感基調。數值高通常對應快樂、興奮或愉悅感,數值低則與悲傷、憤怒或憂鬱相關。
節奏感
綜合了節拍穩定性、節奏型態與重拍強度等多重因素,以判定一首歌曲適合跳舞的程度。一首「節奏感強」的歌曲,通常具備穩定的速度、重複的音樂結構與明顯的強拍。
輕快
曲目的律動感可能受節奏快慢、音量起伏與聲譜密度所影響。較輕快的歌曲通常節奏強勁,編曲豐滿;反之,不太輕快的歌曲則可能編曲簡約、節奏較慢。
歌詞
[Verse 1]
XB-Label, killa, killa
Oh my God, it's King Maroko
[Verse 2]
Dance, baby girl, make you dance for me
Oh girl, I wan make you dance for me
Gimme dirty dance, make you move slowly-ah
Wan give you my money
Dance, baby girl, make you dance for me-ah
Wan make you dance for me
This kind love wey you share with me-ah
It dey sweet me for my body
[Verse 3]
Balance oya Balencio
Balance oya Balencio
Wetin you want shey na Valentino
Wetin you want shey na Valentino
If I no guess, baby, I go goro
If I no guess baby I go goro
I no fit leave, this my lifе solo
I no fit leave, this my life solo
[Verse 4]
Girl, you arе the only one, only one
If anyone take you, I turn hooligan
You're the only one, man fit know
Many girl dem fake, you are the realest one
You are so special, dem wanna show out in the zone
Give you more than all them pearls
Me, I dey protect my queen
Fit pull out my strap if worse comes to worst
[Verse 5]
You are na sweet, sweet, sweet, sweet
Sweet, sweet love
Sweet, sweet love
This one na sweet, sweet love
You dey give me peace, peace of
You dey give me peace of mind, yeah
[Verse 6]
Dance, baby girl, make you dance for me
Oh girl, I wan make you dance for me
Gimme dirty dance, make you move slowly-ah
Wan give you my money
Dance, baby girl, make you dance for me-ah
Wan make you dance for me
This kind love wey you share with me-ah
It dey sweet me for my body
[Verse 7]
Oh, minha bebé
Baby don't go carry belly
Oh, mama ué, hey hey hey hey
Baby don't go carry belly
[Verse 8]
Estou a sentir a tonga, tonga
Desse teu body está a causar longa, heyyy
Dá-me só uma folga, folga
Bater nesse rabo like tonga, heyyy
[Verse 9]
Oh, Madalena, deixa sentir
Oh, Madalena, deixa pra mim
[Verse 10]
Estou a sentir a tonga, tonga
Reco-reco-reco like Bonga, hey
Dá-me só uma folga, folga
E verás como é que eu curto bué dela
Another banger
[Verse 11]
Balança, balança pior
Balança, balança pior
Eu sei que queres o Valentino
Se não tiver, vou emprestar dinheiro
The way you dance, you go rock with me, oh
The way you dance, you go rock with me, oh
The way you dance, you go rock with me, oh
The way you dance, you go rock with me, oh
[Verse 12]
Dance, baby girl, make you dance for me
Oh girl, I wan make you dance for me
Gimme dirty dance, make you move slowly-ah
Wan give you my money
Dance, baby girl, make you dance for me-ah
Wan make you dance for me
This kind love wey you share with me-ah
It dey sweet me for my body
[Verse 13]
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Written by: Gerilson Insrael

