歌詞

Mehn I've been down for a minute but I'm good now I been dey think say I no fit do pass I dey do now But now I fit do pass I dey do now I know Because I'm not a loser I'm a winner ah ah ah Ahh ah eh Eni bafe mobo loma se bi obo Shey you know bobo Everybody get cockroach for him own cupboard You dey form boss I dey thank God say your one kobo no touch my hand And if e reach like that I go call God Ahn ahh ah Cus if na green I go If na yellow I go Even if na red I go Shey you see my red eye o It's turning on e own It's ringing in my head I know If na green I go If na yellow I go Even if na red I go Shey you see my red eye o It's turning on e own It's ringing in my head I know Na who no go let me go I wan see Wey I no dey hear anything Cus even if I strong I weak or even I wan sick o Hustle gat me working on a Sunday Aro kutu kutu Monday motu it jade Wetin I dey find yea Eni bafe mobo loma se bi obo Shey you know bobo Everybody get cockroach for him own cupboard You dey form boss I dey thank God say your one kobo no touch my hand And if e reach like that I go call God Ahn ahh ah Cus if na green I go If na yellow I go Even if na red I go Shey you see my red eye o It's turning on e own It's ringing in my head I know If na green I go If na yellow I go Even if na red I go Shey you see my red eye o It's turning on e own It's ringing in my head I know
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out