Wanted 由 Black Diamond Entertainment 於 2015年10月24日發行,收錄於專輯《Wanted》中
BPM113
旋律
歌曲有多麼清晰易記且符合明確音樂模式的旋律。通常,旋律分明的作品會擁有清晰易記的器樂或人聲主線。
原聲音質
此指標衡量一首歌曲在多大程度上依賴原聲樂器 (例如鋼琴、吉他、小提琴、鼓、薩克斯風),而非電子或數位合成音效
Valence
歌曲透過和聲與節奏所傳達的音樂積極性或情感基調。數值高通常對應快樂、興奮或愉悅感,數值低則與悲傷、憤怒或憂鬱相關。
節奏感
綜合了節拍穩定性、節奏型態與重拍強度等多重因素,以判定一首歌曲適合跳舞的程度。一首「節奏感強」的歌曲,通常具備穩定的速度、重複的音樂結構與明顯的強拍。
輕快
曲目的律動感可能受節奏快慢、音量起伏與聲譜密度所影響。較輕快的歌曲通常節奏強勁,編曲豐滿;反之,不太輕快的歌曲則可能編曲簡約、節奏較慢。
歌詞
Black Diamond
Black Diamond
It's Wande Coal
Major Bangz
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Coz awa Lambo shere
Abor abor
Ale olo wor ahn
Coz awa lamfo shere
Abor abor
Ale olo wor
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Coz awa Lambo shere
Abor abor
Ale olo wor ahn
Coz awa lamfo shere
Abor abor
Ale olo wor
Yay yay yay
Tell these people say I don come now yeah
Tell these people say I don come make dem hear
People wey dey talk bad things make dem hear
E don tey when I dey do things make dem fear
Everytime dem dey shake
Everytime dem dey want to celebrate
Me I don dey thank god say I make am
You sef thank god you go make am oh oh oh
Balance well and check am
So many brothers dem dey player hate
Money going round so I rotate
Na double bodyguard make you rotate am
It is funny how you dey see me
Shey na because I nor dey try before
Shey na because I don dey praise the lord
But dont forget na me be the key to the door
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Coz awa Lambo shere
Abor abor
Ale olo wor ahn
Coz awa lamfo shere
Abor abor
Ale olo wor
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Coz awa Lambo shere
Abor abor
Ale olo wor ahn
Coz awa lamfo shere
Abor abor
Ale olo wor
Yay yay yay
Baby my gbedu just dey drop
They call me Wande coal and my money work work
And all the girl start to dey shake their booty non stop
Na where I dey work na there I must chop
And anytime I dey try to explain to my people say
My people dey doubt dem talk say me I nor fit stand
Abi na them get when Jehovah understand
If you want to try me
You can go and chop sand
Some people speaking looking like life is a joke
Instead them to be working and be hustling for the dou
My people need to appreciate abi to let me know
And all the celebrities they already know
So this is what I'm tryna say basically
Anytime you see me make you know say money dey
No GBT you go know say money dey
If you go GTB you go see say money dey
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Coz awa Lambo shere
Abor abor
Ale olo wor ahn
Coz awa lamfo shere
Abor abor
Ale olo wor
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Coz awa Lambo shere
Abor abor
Ale olo wor ahn
Coz awa damfo shere
Abor abor
Ale olo wor
Yay yay yay
See sugar
Shebi na very important people we be we nor be regula
Shebi na game we dey play we go play am the way we
Play snooker
Take it easy well or else you might be gone
And e nor matter what you say
As long as we keep the burning everyday
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Coz awa Lambo shere
Abor abor
Ale olo wor ahn
Coz awa lamfo shere
Abor abor
Ale olo wor
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Coz awa Lambo shere
Abor abor
Ale olo wor ahn
Coz awa lamfo shere
Abor abor
Ale olo wor
Yay yay yay
W Ceezzy
Easy
Written by: Ojosipe Oluwatobi Wande

