積分

演出藝人
Raybekah
Raybekah
演出者
OMOILE EMMANUEL
OMOILE EMMANUEL
吉他
詞曲
Arinola Rebecca
Arinola Rebecca
作曲
Yekini Temitayo
Yekini Temitayo
作曲
OMOILE EMMANUEL
OMOILE EMMANUEL
作曲
製作與工程團隊
Weezy
Weezy
製作人

歌詞

(Wizzy)
Fi di boys
Me, I want to faaji
Me, I want to drive the flashy-flashy
Me no want anybody stress me, nothing
'Cause I dey carry the money wey dey choke you
Choke them, choke even aunty
Ayayaya, you know we bad
When we step inna the place
Dem know dem mad
Dem go wait for road
Dem go see as we dey shine
As the money pile
Dem go see as hin dey rise
Say fire burn, fire burn them
If dem no wish any of us well
'Cause we dey give them jẹjẹ
Na why dem bellefull
Their belle swell, oh-oh
Fire burn, fire burn them
See as we dey show them power
Dem fear, eyy
Know say we biggi, badder, hotter
Than the ones wey you dey know, know, know, eyy
'Cause I carry
Carry money for the gorodon
Ọmọ, you party
But now, we get bank, we no dey slow
'Cause I carry
Carry money for the gorodon
Ọmọ, we party
'Cause now we get bar wey don dey choke
Oh-oh
Puff-puff to the guys dem fi the hood
Dem know say we badder
And dem know we choose
If we know dey naughty
Dem go know say we crook
Crookedness, crookedness
Dem go choose
Me, I want to faaji
Me, I want to drive the flashy-flashy
Me no want anybody stress me, nothing
'Cause I dey carry the money wey dey choke you
Choke them, choke even aunty
Ayayaya, you know we bad
When we step inna the place
Dem know dem mad
Dem go wait for road
Dem go see as we dey shine
As the money pile
Dem go see as hin dey rise
'Cause I carry
Carry money for the gorodon
Ọmọ, you party
But now we get bank, we no dey slow
'Cause I carry
Carry money for the gorodon
Ọmọ, we party
'Cause now we get bar wey don dey choke
Written by: Arinola Rebecca, OMOILE EMMANUEL, Yekini Temitayo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...