音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Seyi Vibez
Seyi Vibez
演出者
詞曲
Seyi Vibez
Seyi Vibez
詞曲創作
製作與工程團隊
Phynest
Phynest
製作人

歌詞

[Intro]
Oluwaloseyi oh
Vibez
[Verse 1]
I be young boy wey dey try eh
I pray for good things everyday by day
Ko digba ti n ba to pe 30 eh
Ki n to le nawo, ki n to le fowo ṣere say
You go like to hear all ma story o
Daddy mi nile, ki n to lọ sita o
Tori mo fẹ di ọkunrin, ti mo ba jade sita o
Ibi ta n gbe, wo pada le wa bọta o
Ọmọ lo mu wa wale, baba le wa jade o
Ṣẹ ri pe aye ṣoro, aye ma nika o
Film alẹ ọjọ yẹn, mi o le gbagbe o
When my money come dem go hear word o
Oh my my **** ṣe you see, cuz where I come from na the real street
Oh my my **** ṣe you see, cuz where you come from na the street
And make you no dey sleep
[Chorus]
Normally I say normally, everybody suppose to lowo normally
I say normally o, I say normally, everybody suppose to kọle normally
I say normally, I say normally, everybody suppose to lowo normally
I say normally o, I say normally, everybody suppose to kọle normally
[Refrain]
I say da mi lohun o
K'ọmọ ti o to mi ko ma ṣe gba mi lohun o
Bentley no bi muscle o
Iṣoro aye mi, baba ba mi sọnu o
Oluwa da mi lohun o
K'ọmọ ti o to mi ko ma ṣe gba mi lohun o
Bentley no bi muscle o
Iṣoro aye mi, baba ba mi sọnu o
So many plans, so many agenda
Anyway na way but na music wey me penda
Ṣebi na my hustle, yes I know I go face am
Many don promise but get nothing to offer
No surrender this year we must prosper
When I enter any show, eh make e be shutdown
Sotey them go wonder how I take do am because no retreat eh
So why you come dey sleep falala?
When your mate dem dey hustle nana
I dey sing daadaa
You know say me dey para daadaa
Say, so why you come dey sleep falala?
When your mate dem dey hustle nana
We know say me dey sing daadaa
You know I dey para daadaa, yeh eh
[Chorus]
Cos normally o, I say normally, everybody suppose to lowo normally
I say normally o, I say normally, everybody suppose to kọle normally
I say normally o, I say normally, everybody suppose to lowo normally
I say normally o, I say normally, everybody suppose to kọle normally
[Refrain]
I say da mi lohun o
K'ọmọ ti o to mi ko ma ṣe gba mi lohun o
Bentley no bi muscle o
Iṣoro aye mi, baba ba mi sọnu o
Oluwa da mi lohun o
K'ọmọ ti o to mi ko ma ṣe gba mi lohun o
Bentley no bi muscle o
Iṣoro aye mi, baba ba mi sọnu o
I say da mi lohun o
K'ọmọ ti o to mi ko ma ṣe gba mi lohun o
Bentley no bi muscle o
Iṣoro aye mi, baba ba mi sọnu o
Oluwa da mi lohun o
K'ọmọ ti o to mi ko ma ṣe gba mi lohun o
Bentley no bi muscle o
Iṣoro aye mi, baba ba mi sọnu o
Written by: Seyi Vibez
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...