音樂影片

音樂影片

積分

詞曲
NAOMI OBI
NAOMI OBI
詞曲創作

歌詞

Even if I lost my way
Everytin wey I want e go
Down on my knees e go be
On God e go be x2
Shey u think say u no me
Even if u hurt me, u will neva ever see me down
I Dey strong like e mantle and I mount too
Am never loosin my guard
Am loosin my mind I don even no what to do
I don even no what to do
Me I just need some focus, nemesis dem no how to do nemesis dem no what to w
Oh why why why everytin go Dey like dis
when when me I go rest like dis
Continental sentimental I fit mental Go Dey plunder for my matta x2
Even if I lost my way
Everytin wey I want e go
Down on my knees e go be
On God e go be x2
Everytin go fall in place
Everything go fall in place
Me I no go loose my way
As I run my race yh
Me I go Dey Dey my lane
Written by: NAOMI OBI
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...