album cover
Emotion
3,398
Music
Emotion 由 Dvpper Digital 於 2021年8月1日發行,收錄於專輯《 》中Emotion - Single
album cover
發行日期2021年8月1日
標籤Dvpper Digital
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM101

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Eltee Skhillz
Eltee Skhillz
演出者
詞曲
Eltee Skhillz
Eltee Skhillz
詞曲創作

歌詞

[Verse 1]
Isioma come to me yeah
'Cos you know you need me
I be the cure to your sickness
Oya, wa gba treatment
I don blend you like whiskey
She wants to know the secret
She say wetin you gimme chop
I wanna know ooouuu
[PreChorus]
I dey burst her mind
I dey burst her brain
She say
She no fit understand
When I dey her side
She say not again
I dey burst her mind
I dey burst her brain girl
She no fit talk again no
She don't understand now
She wanna know
[Chorus]
Don't play with my
My emotion
Shey na true love abi na lie
Cos my emotion, no be toy
Don't play with my
My emotion
Tell me, tell me now
Cos my emotion, no be toy
[Verse 2]
I just wanna understand
Why you no pick my call
You talk sey you dey
With your friends
Say you dey out dey ball
I dey follow you
Watch telemundo
Look back look back
Why you come dey form
Like bad commando
[PreChorus]
I dey burst her mind
I dey burst her brain
She say
She no fit understand
When I dey her side
She say not again
[Chorus]
Don't play with my
My emotion
Shey na true love abi na lie
Cos my emotion, no be toy
Don't play with my
My emotion
Tell me, tell me now
Cos my emotion, no be toy
Don't play with my
[Bridge]
Emotion my emo
Emotion my emo
Emotion my emo
My emo oh my emo
Emotion my emo
Emotion my emo
Emotion my emo
My emo oh my emo
Written by: Eltee Skhillz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...