積分

演出藝人
Datboi Smee
Datboi Smee
演出者
Perry Yung
Perry Yung
演出者
詞曲
OGHENEOVO PIUS OHWOFASA
OGHENEOVO PIUS OHWOFASA
詞曲創作

歌詞

I Matt u I Matt u
Everybody still Matt school
Carey last for exam
All the girls dem go still laugh u
Cow wey Dey in a hurry to go America go come back as corn beef
Na why I still hustle hard..
Na why I jejely wait for my
The Enemies dem come
But dem nor still succeed
Tears fall down for my eyes when I hear say my own real blood Dey pray for my downfall
We cry for the dead and keep malice with the living
envy the successful avoid the broke ones
What an interesting life we are living
Watch who you call ur homies
Cause na only one life we get
Dem go stab u for back
Still ask why u Dey bleed
Unto one love we still Matt in
But u looseguard me when area cast
I smoke my loud what the fuck am depressed
Na only GOD know if i fit forgive my self
Sandra was once a church girl na she don turn shekes
Money nor dey na why Sandra market her puna
If she nor do am how she wan take feed family na
Eh
How she wan take feed family na
First achievements wey I get for this life na to make mama smile,oh son am proud …Omo this life
Poverty kick me off
So tay garri turn my Favourite meal
Morning afternoon, evening men dey on garri mood
Ah
man I thank GOD for life
And I thank GOD for life eh eh
me I thank GOD for life
And I thank GOD for life eh eh
me I thank GOD for life
me I thank GOD for life
Me I thank GOD for life eh
(Me I thank God for life)
Ah eh eh eh
LYRICAL DRAGON
Pass me that claro thank you bro I appreciate
And as for the gift of life baba God I appreciate
More life to the living rip to the dead
Candle Dey my hand and my eyes is full of tears
We cry for bread and baba god Dey with bakery
Na to send butter go heaven make e use am cha the bread
Am on my knees you know what my heart is craving
Do the needful for your son before I go hustle fent
Funny how times fly my slippers don dey fly my friends don discharge and my baby don Dey lie
We all go smile again Alhamdulillah
God’s time is the best short up ali don Dey lie
January to December we dey grind we never rest
Keep your doings for your pocket nobody dey to impress
Balling na life style if you broke you know the rest
Use your head as you dey grind you no gats carry girls
Man I thank GOD for life
And I thank GOD for life eh eh
Me I thank GOD for life
And I thank GOD for life eh eh
Me I thank GOD for life eh
Me I thank GOD for life eh
Ah Eh eh eh eh ah ee
Written by: OGHENEOVO PIUS OHWOFASA
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...