音樂影片
音樂影片
積分
演出藝人
Iyanya
演出者
Qing Madi
演出者
詞曲
Chimamanda Pearl Chukwuma
作曲
Iyanya Onoyom Mbuk
作曲
製作與工程團隊
Michon
製作人
Insane Chips
混音師
歌詞
[Intro]
It's Iyanya Woah woah woah woah woah yeah
[Verse 1]
I no dey like to talk, hol' my side on God
All the beef wey dem bring come my side, I turn am to ponmo
If you talking money, I dey inside of course
As we dey elevate o, we dey celebrate o, Oh mama la tan
[Chorus]
I say shoutout to my guys wey dey call wey dey check on me
Omo we dey outside
I dey here with my girl and dey like to dey gum body
Omo we dey outside
I dey hеre with my guys and dey like to dеy spend money
Omo we dey outside
Say me I dey thank baba God for the things he dey do for me
Omo we dey outside
[Verse 2]
See this life, I cannot lie, I cannot lie for you my bredda
Even if I no better, I fit help you raise your shoulder
'Cause wahala ti plenty
You don't need to stress me
Put a palmist on steady
E go rough dem to see
There's no idea, I tell am man get no idea
Life be like sugarcane for my Beamer
For the day ones dem know better
Dem know better
[Verse 3]
So I recalibrate my strategy
Before dem talk say na packaging
Up in the kitchen we cooking
CEO with the money that we making
So I recalibrate my strategy
Before dem talk say na packaging
Up in the kitchen we cooking
CEO with the money that we making
[Chorus]
I say shoutout to my guys wey dey call wey dey check on me
Omo we dey outside
I dey here with my girls and dey like to dey gum body
Omo we dey outside
I dey here with my guys and dey like to dey spend money
Omo we dey outside
Say me I dey thank baba God for the things he dey do for me
Omo we dey outside
[Verse 4]
Old things are passed away
Everything brand new
Ise lo ba de o Ise lo ba de o (Ise lo ba de o)
Old things are passed away (Passed away)
Everything brand new (Everything brand new)
Ise lo ba de o (Ise lo ba de) Ise lo ba de (Ise lo ba de)
[Outro]
I give shoutout to my guys wey dey call wey dey check on me
My God I dey here with my guys and dey like to dey spend money
As we dey elevate o, we dey celebrate, o mama la tan
Written by: Chimamanda Pearl Chukwuma, Iyanya Onoyom Mbuk


