積分

演出藝人
DanDizzy
DanDizzy
演出者
Daniel Darius
Daniel Darius
主唱
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
饒舌
Ani Jeremiah Chukwuebuka
Ani Jeremiah Chukwuebuka
饒舌
DEJI ARAOYE
DEJI ARAOYE
饒舌
詞曲
Daniel Darius
Daniel Darius
詞曲創作
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
詞曲創作
Ani Jeriq Chukwuebuka
Ani Jeriq Chukwuebuka
詞曲創作
Ayodeji Araoye
Ayodeji Araoye
詞曲創作
製作與工程團隊
Krizzpy
Krizzpy
製作人

歌詞

[Intro]
We no go shake, we no go fall, we go dey move
We go dey ṣayo with our bannies, we go dey grove
With all my **** and dem kele, we do dey moves
Wave daddy, Dan Dizzy
[Verse 1]
People wey no get shigbain na dem dey loud as fuck
Many men wey dey chase this paper but wetin I dey find na block
If the kele dey unemployed then me I no go eat her work
Me I don too grind if no be my time I swear, I go thief their clock
I go jump the queue I go dey for front I go give them war
Call police for me
Police dey play who goes there for me come dey tell me say make I pass my blunt '
The matter na less, connection I get, ọmọ wireless
I go still dey go even when tire less cause I tireless, the matter na less
[Chorus]
Wetin I need the cash, the girls
Wetin I love the sex, the flex
Wetin I hate, my ex, my ex, dey ball, dey ball oppress, oppress
[Chorus]
Wetin I need the cash, the girls
Wetin I love the sex, the flex
Wetin I hate, my ex, my ex, dey ball, dey ball oppress, oppress
[Bridge]
This **** is fucking dangerous
My **** stop playing stop playing
He’s dangerous
He’s out to retrieve
He got lyrics
He got bars
He got lines
He got bitches
And he got facts
[Verse 2]
Skeppy dey tana tana my kapas
Odumodu are you safe?
Dan Dizzy rotate her bum bum, o gini ka can you play?
Haba!!
Odumodu can they go? Never!!
They don buy me seafood?
Told all my **** we are going to war security man go feel am for gate
Scratch all there yansh and there face
Everywhere marama, my guys a alama me and Chidinma '
Cork my kala when I dey with the boys all your men go tuwama
Fold igbo for my mouth as I knack her back your kele go dey lick my balls
Many men don deny my capacity now them know the boss
[Chorus]
Wetin I need the cash, the girls
Wetin I love the sex, the flex
Wetin I hate, my ex, my ex, dey ball, dey ball oppress, oppress
[Bridge]
You think its a game, huh?
You think its a game?
This is real life
This is blood
This is sweat
This is hustle
This real ****
This is ABJ
This is Southside
This is PH
This is 042
This is real life, stop playing
[Verse 3]
Ogbe!
On your marks, set, ready, get this money
I’m in a burial ceremony and poverty is what I’m burying
No days of my light is on, shining, trapping night till morning
Amadịọha, don't play with my percentage, this is the final warning
Me I nor dey for gidigbam gidigbam
My blessings agidigba agidigba
Oluwa, biko, forgive a sinner man, millionaire wants to become a billionaire
Rabbas tight, selina tight, nwanne
Ketuoli dị m n'obi, childs
Ọkwa onye kene Sunny Bobo, Sunny ekene ya
No distraction I'm only in for action, no subtraction in my transaction
Chineke, thank you, don't mention
I am not Dan but I'm feeling Dizzy
I want to be a don like Jazzy
My GLE bụkwanụ new chassis
Nwane, ọdịlọ easy, ọdịlọ easy eeeh
[Verse 4]
Let me tell you 3 things that I don't like
Don't like guys wey dey move like its on sight
Dont like girls moving like they so nice
Hand on my heart baby girl mans is not that
And I don't like **** that think they know my story or you see me online
F that can you fit in my shoes, you are the wrong size
And I wouldn't wear yours cause it's all tight
But I love when they talk my name cause the feeling, approvement and love feels so nice
I'll forever give keep thanks to the Most High
Cause he kept me warm through this cold nights
Been through the most you can see it in my sore eyes
So I hot dey go that's the whole price
I can never go switch up on my guys
Thats GT16, that's blood ties
Just tryna make it out the mud
Buy a couple yards get my diamonds, flood
Man still smoking scott if you think my guys don't grind to the top
1 more thing I forgot I dont like guys that pretend to be us
(No way) You can never be us
We are 1 of a kind that's word from us
[Chorus]
Wetin I need the cash, the girls
Wetin I love the sex, the flex
Wetin I hate, my ex, my ex, dey ball, dey ball oppress, oppress
Written by: Ani Jeriq Chukwuebuka, Ayodeji Araoye, Daniel Darius, Ojogwu Tochukwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...