音樂影片

Ayra Starr - Commas (Lyric Video)
觀看 {artistName} 的 {trackName} 音樂影片

收錄於

積分

出演艺人
Ayra Starr
Ayra Starr
演唱
作曲和作词
Prince Omoferi
Prince Omoferi
词曲作者
Michael Ovie Hunter
Michael Ovie Hunter
词曲作者
Ikechukwu Clinton Nnaemeka
Ikechukwu Clinton Nnaemeka
词曲作者
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
词曲作者
制作和工程
London
London
制作人
AOD
AOD
制作人
Johnny Drille
Johnny Drille
录音工程师
BigRagee
BigRagee
制作人

歌詞

(Initiating rage process) Ohh, oh, no Eya-eya Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty They never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, hmm Things happen inside life Draw tattoo make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty They never know I kala, tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me Energy wrong, I log off Mo wa friendly and conscious I'm allergic to isọkusọ I'm not ready for confusion They're tellin' me make I show love Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, hmm Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma
Writer(s): Alastair Joseph O'donnell, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Oghenemine Omoferi, Michael Ovie Hunter, Nnaemeka Ikechukwu Clinton Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out