歌詞

WESL1 This one na gbedu wey dey burse bololo Make ona hold me well before I start to kolo(before I muzz) That your serious babe wey you dey follow Na bolo wey she be just in case you don't know(you no go know) Na my song wey you skip now you put me on repeat Help me tap that bros senior man I dey greet(I greet you bros) Do your face well you no dey shit I no dey retreat omo boy who dey breet Plenty money, soft life Na the thing wey I dey crave(crave) Anini got you covered when it comes to exchange(ANITACOIN) I be shine shine bobo and I get high taste Ugly face fine pocket you know say i dey game Anything I pray for na wetin I go get(AMEN) Me I go make am i can put it to my chest I no dey compete I just dey try my best God see everybody na me wey him bless Anything I pray for na wetin I go get(AMEN) Me I go make am i can put it to my chest I no dey compete I just dey try my best God see everybody na me wey him bless Wey the spark, bring am make I light these bars Rich man pikin go think say na verse Igbo dey my hand I dey puff and pass Na my music dey play I can see they're glad Oshockemabi shoki I sabi who no dey and who dey for me Steady on my grind I dey push my P Just like a bird man I wanna be free I know wetin one kele do me now I dey trip for yansh Me sef I for wife am if she give me chance For person wey don cast she say make I forget her past I tell am give me wetin I go use calm down I too get pepper body If money enter hand I go wan kolobi Accolades for the people wey dey believe in me My time is close I know better take am from me Anything I pray for na wetin I go get(AMEN) Me I go make am i can put it to my chest I no dey compete I just dey try my best God see everybody na me wey him bless Anything I pray for na wetin I go get(AMEN) Me I go make am i can put it to my chest I no dey compete I just dey try my best God see everybody na me wey him bless (Chatters) This one na gbedu wey dey burse bololo Make ona hold me well before I start to kolo(before I muzz) That your serious babe wey you dey follow Na bolo wey she be just in case you don't know(you no go know)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out