積分
演出藝人
OOSHA
演出者
詞曲
Adegoke Habeeb A
作曲
製作與工程團隊
VT
混音師
Kujanah
製作人
歌詞
Omotola nor like me but her pretty friend Dey eye mi right now eh yeah
Mi I just Dey mind my biz woman matter no Dey hard me like dat o
Wey ur cup make I pour yuh henny (eh)
Maje kope gal buss it for daddy hmm
They know mi keep it hundred normally
Di riddim make dem come alive Omo e be like therapy yeh yeh
Alle alle alle alle alle alle yi Aole sun
Aole sun laleyi
Eo ni sun laleyi no (yeah yeah)
Coz all I wana do is party all night o
Wit pretty gal dem mi want a bite o
Dem know say I no dey taya no we jus de start o
Wo wo wo wo
Woah I geti reason to celebrate everyday now
Na on a daily I get credit alert o
Buy designer, you know di vibes now
Omo na royal lifestyle we normalizing
Mi and mi ninjas yewo abonten
Iworiwo na everyday nai we dey lounge o
No be by sabi na kudos to Almighty
May the lord have mercy on mi soul
Watch how di gal dem jus deh whine pon di pole
All night till 6:30 early inna di morning
Give her di gbola till she can't take no more
Body be curling like baby hair
Got dem heads turning she don't even care
Nights like this yeah we want many more
Living in every moment jus cause you deserve
Alle alle alle alle alle alle yi aole sun
Aole sun laleyi
Eo ni sun laleyi no (yh yh)
Coz all I wana do is party all night o
Wit pretty gal dem mi want a bite o
Dem know say I no dey taya no we jus de start o
Wo wo wo wo
I like girls wen independent
Got girls in different area codes
Written by: Adegoke Habeeb A