積分

詞曲
Oseni Abdul-Qohar Adebanjo
Oseni Abdul-Qohar Adebanjo
詞曲創作
Akande Basit Olamilekan
Akande Basit Olamilekan
詞曲創作

歌詞

How far them post you?
Me, who I be?
Who I be wey dem wan post me
Them no post you?
No o, them don post whom dem like finish o
Them no post me o
As I de so I no worry myself o
Only me go post myself
You understand abi
A word is enough for the wise my bro I speak in parable
Jesus carry him cross I go carry my own agbelebu
When my time come ajeh n gbo o ma Jo miracle
Ask for all info my brother o wa available
Tell me why I go dey vex for my **** because e dey progress
Tell me why, tell me why ooo
I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus
Papa dey village I dey hustle for Lagos
I know what I am looking for, i gats dey focus
As e come dey be I don dey loose my focus
Mo de Panama enter bayrock lifestyle
I know my mama she don't like my lifestyle
Thug life I'm living
Only God knows when I am leaving
My padi say na my time oo
I tell am say when it's your time oo
I go still ball on you
My padi say na my time oo
I tell am say when it's your time oo
I go still ball on you
I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus
Papa dey village I dey hustle for Lagos
I know what I am looking for, i gats dey focus
As e come dey be I don dey loose my focus
(Bozliwin you legend)
Written by: Akande Basit Olamilekan, Oseni Abdul-Qohar Adebanjo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...