積分
詞曲
Stephan Ameyaw
詞曲創作
歌詞
As long you go dey forever
Anytime money drop ooooo
I go enter you wherever
Baby where ever you walk alhh ahhh ahh
Like I be arnoald swasinager
I terminating your bum bum
She go bust I enter well well
You collect am well well
Dem no dey care for my body
Standing ponder
Until I show my money I turn somebody
Whether them go yarn anything sey me cyan do nothing
I no want bad energy me I'm On my way
See my money long
Empresa run come
I go dey shoot my gun
So if you want take bendown
Follow my law
My love
Make me to pardon your bunda ah
Make I no shine 32 for you
Many things I go fit do for you
Nobody badder
only me bad
Never seen body way drip like water
The Medicine knock me proper
And It don dey spark me up like okada
Dem no dey care for my body
Standing ponder
Until I show my money I turn somebody
Whether them go yarn anything sey me cyan do nothing
I no want bad energy me I'm On my way
See my money long
Empresa run come
I go dey shoot my gun
So if you want take bendown
Written by: Stephan Ameyaw