歌詞
(Don't be so sure)
Mm-ah-ah-ahh, mm-ah-ah-ah
Original
(Stoopii)
Oh my baby, no dey try to form for love
Na me be the only one fit to gain your trust
Many people say "I dey ahead", of course
Mummy, I go show for map, I be Pluto boy
Ahn-ahn, orin por ni'le
But, kole tan sibe
I still dey consistent
Omo ase l'oma pe ni'be
Eli ma Jah, elika, emi mo wi beh (emi mo wi beh)
O fe je ni'bi, je ni'be (je ni'be)
Koye k'ori be (koye k'ori be)
Boda Bernard ma shubu seh, uhn-uhn (Boda Bernard ma shubu seh)
Emi mimo, emi mimo
Baba Mimo, awon kan o de min mo
Won ni min mon, oga yin nko?
Aoba yin sorry
Omo, I dey indoor, Aunty Oyinkan
Omo ase lon foh
Dem try check my income, ay-ay-ayy
Akanchawa oh, tani brother Tantala? (Akanchawa oh, tani brother Tantala?)
Lagos to Gwagwalada oh, awon t'emi won para oh (Lagos to Gwagwalada oh, awon t'emi won para oh)
Ye, akanchawa oh, tani brother Tantala? (akanchawa oh, tani brother Tantala?)
Lagos to Gwagwalada oh, awon t'emi won para oh (Lagos to Gwagwalada oh, awon t'emi won para oh)
Yeah, I be getting plenty-plenty plenty billion
Only money fit to turn me on
I pray the blessing come my way
Another day, na God fit to put me on
Na me the same boy wey dem underrate
Emi fine boy, Ololade
Make plenty-plenty blessing dey come my way (oh-yeah, yeah)
At the same time, ma gbe lapii moju
Ma gb'owo nla, mofi da'ra
Many wan touch my barbwire, kojo
Man no fit to retire
Me, I dey come with force and fire, uh-uh
Dollar don pass naira
Na only God fit to turn the light, uh-uh-uhn
Me, I go live on God
Me, I go live on God, ay-ay-ayy
Ah, akanchawa oh, tani brother Tantala? (Akanchawa oh, tani brother Tantala?)
Lagos to Gwagwalada oh, awon t'emi won para oh (Lagos to Gwagwalada oh, awon t'emi won para oh)
Ye, akanchawa oh, tani brother Tantala? (Akanchawa oh, tani brother Tantala?)
Lagos to Gwagwalada oh, awon t'emi won para oh (Lagos to Gwagwalada oh, awon t'emi won para oh)
Akanchawa oh, tani brother Tantala?
Lagos to Gwagwalada oh-oh, won para oh
(Stoopii)
(Magic)
Written by: Ojedokun Faruq Olaniyi