歌詞
I ask anita say wetin she want
She say money no be love she go chop
Open your mouth make you sing this song
Onome dis your yash e go kill somebody
We no dey sleep we party till the dawn
Soboton pelu ponkereyon
Open your mouth make you sing this song
Onome dis your yash e go kill somebody
Anytime I hear my Afro rhythm
All my problem is over
Give me two bottles of Shayo
And one Ikebe super
Make una leave me make I chop my life
Before everything is over
Give me two bottles of Shayo
And one ikebe super
No hay como fiesta latina
Celebrando con la copa arriba
El Dj esta consciente de que esto no se termina
Llevando hasta abajo los tributos de esa mina
Hey Parate loca ponte al cien que me prendo
Por tu cuerpo al diablo me vendo
Si con la mirada tu me estas resumiendo
Lo que me depara si esta noche yo lo intento
Hola mi amigo, labi ko bico
What is my bill o, wire you crypto
Girl what you say say, Trip for you tey tey
Wonder where you from, shey you come from agege
Wan bi come here omo to shun
You see your body bouncing, you no get condition
Your ileke to nbon, e fit help my condition
I like the way you whining, and grinding
Anytime I hear my Afro rhythm
All my problem is over
Give me two bottles of Shayo
And one Ikebe super
Make una leave me make I chop my life
Before everything is over
Give me two bottles of Shayo
And one ikebe super
Aaiyayayayaiiiii
Baby make we dancia, baby check the standard
The chain ti mo wo so run, my baby no be panda
Because of you, i fit waka many kilometers
This one no be Afro juju, no be shina peters
Oh rompa, salta like a jumper
Como ella lo mueve yo dejo que me corrompa
Para que ella baile quiero que hagan una ronda
Quiere arrebatarse así que llama a su compa
All my problem is over
Give me two bottles of Shayo
And one ikebe super
Make una leave me make I chop my life
Give me two bottles of Shayo
And one ikebe super
Wizard
Written by: Olumuyiwa Danladi Ajibola

