歌詞
[Intro]
Yeah
Sophia
My bae Sophia
Menko me Sophia
Sophia
[Chorus]
Hold it
You got me control it
Me in your bed come blow it
You got me control it Sophia
Hold it
You got me control it
Me in your bed come blow it
You got me control it Sophia
[Verse 1]
I just drop for town
I dey town
Me and this girl we dey run town
Fine girl she get me from Cape Town
Me I tell am say I no get time
But she no want gimme some small chance
Na ɔpɛ sɛ mekɔ hunu ne mama
[Verse 2]
Fine girl me I dey for you
My heart way dey beat for you
And every time I dey think about you
I just wanna be with you
Fine girl me I dey for you
My heart way dey beat for you
And every time I dey think about you
I just wanna be with you
[PreChorus]
Sophia
My bae Sophia
Me nko me Sophia
Bo nɔɔ ni sumɔ Sophia
Sophia
My bae Sophia
Me nko me Sophia
Bo nɔɔ ni sumɔ Sophia
[Chorus]
Hold it
You got me control it
Me in your bed come blow it
You got me control it Sophia
Hold it
You got me control it
Me in your bed come blow it
You got me control it Sophia
[Verse 3]
Nkɛ bo baaya
Kafɛ a me Delilah
Make I die for your matter
Ah mentwa wo ntrɔ da
You know say, you know say ɛyɛ ɔdɔ
Pretty girl come put that thing on me
My mind dey, my mind dey for your love
Sɛ ɛyɛ gya mu mpo call on me
You know say, you know say ɛyɛ ɔdɔ
Pretty girl come put that thing on me
My mind dey, my mind dey for your love
Sɛ ɛyɛ gya mu mpo call on me
[PreChorus]
Sophia
My bae Sophia
Me nko me Sophia
Bo nɔɔ ni sumɔ Sophia
Sophia
My bae Sophia
Me nko me Sophia
Bo nɔɔ ni sumɔ Sophia
[Chorus]
Hold it
You got me control it
Me in your bed come blow it
You got me control it Sophia
Hold it
You got me control it
Me in your bed come blow it
You got me control it Sophia
Written by: thorsten owusu gyimah


