album cover
Update
34
Music
Update 由 RaaaNation 於 2024年4月18日發行,收錄於專輯《 》中The Prophecy - EP
album cover
發行日期2024年4月18日
標籤RaaaNation
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

積分

演出藝人
Mac P
Mac P
演出者
詞曲
Oghenekome Prosper
Oghenekome Prosper
作曲家
製作與工程團隊
Aye Yo
Aye Yo
製作人

歌詞

Raaa
The Lord has blessed me with this one
Yeah see
Me I Dey my corner
Me I no Dey bother
Smoke some trees n Gbana
Give thanks 2D Father
Me I Dey my corner
Me I no Dey bother
Smoke some trees n Gbana
Give thanks 2D father
Share me update no be only kpoli
The mood when I dey no be for the molly
For money matter me self I no holy
I know my gees and all my gees know me see
Share me update no be only kpoli
The mood when I dey no be for the molly
For money matter me self I no holy
I know my gees and all my gees know me
Raaa
Shoutout 2 my gees in Ojota
And I Dey with my Jotter
As a bad boy from delta
Me I Dey cross any border hmm
Oh my shawty give me some trips on CANA
Only Jah fi save me booze on booze till I maya eh ah
Shout out to mi man Dem
Shout out to mi fans Dem
Shout out to boys and the girls wey dey make my music an anthem
Bad belle me I no dey see dem
And Me I no dey pretend
Balling every weekend
Share me update no be only kpoli
The mood when I Dey no be for the molly
For money matter me self I no holy
I know my gees and all my gees know me see
Share me update no be only kpoli
The mood when I Dey no be for the molly
For money matter me self I no holy
I know my gees and all my gees know me
Raaa
Eh What's up,
I'm coming for the top spots
To connect self I no go need ur hotspot
Keep it low like I just won a jackpot
Keep it low like I just won a jackpot
So What's up,
I'm coming for the top spots
To connect self I no go need ur hotspot
Keep it low like I just won a jackpot
More reason why
Me I Dey my corner
Me I no Dey bother
Smoke some trees n Gbana
Give thanks 2D Father
Me I Dey my corner
Me I no Dey bother
Smoke some trees n Gbana
Give thanks 2D Father
Share me update no be only kpoli
The mood when I Dey no be for the molly
For money matter me self I no holy
I know my gees and all my gees know me see
Share me update no be only kpoli
The mood when I dey no be for the molly
For money matter me self I no holy
I know my gees and all my gees know me
Raaa
Written by: Oghenekome Prosper
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...