歌詞
One time boy Flykid
Haaann
My tears could fill a cup
And I'll still never stop Noo
It's lonely at the top
But I'd rather be at the top Alone
It's very complicated and I no Dey quick soji
Plenty plenty things wey I don Dey put body
Plenty motivation dem say make I no worry
Dem say make I no worryyy
Be like life wan end
Wetin i see make my eyes turn red
Haannn
But I gaz confess
Money on my mind but my life comes first
Haaann
So I Dey one corner
I dey on my shayo help me light my gbana
Haaann
And if I don't see gbana gbana
I be steady puffing my shisha shisha
Riding on my pains and sorrow
Take me to my real destination I'm on my way
Wetin I no get I borrow
That one na the real definition of omo aye
Oh ayeee
Anywhere I go dem follow I'm on my way
Oh ayeee
Nobody sabi tomorrow I'm on myyyy
Man dey on a low
But they want make I go astrayyy
I just wanna show and I just wanna blow awayyy
Omo wole but they never see me
Kilonso na Shey na abosi ni
But I be like me I no hear them I dey in my feelings in my feelings
Be like life wan end
Wetin i see make my eyes turn red
Haaann
But I gaz confess
Money on my mind but my life comes first
Haaann
So I Dey one corner
Dey on my shayo help me light my gbana
And if I don't see gbana gbana
I be steady puffing my shisha shisha
Riding on my pains and sorrow
Take me to my real destination I'm on my way
Wetin I no get I borrow
That one na the real definition of omo aye
Oh ayeee
Anywhere I go dem follow I'm on my way
Oh ayeee
Nobody sabi tomorrow I'm on myyyy
Written by: Komolafe Damilare Flykid