歌詞

Ay Yeah Oh my God, look at that girl The way she moving body oh, I don lost Whine poko, go down, poko, oh, no no Whine poko, go down, poko, ehen, ehen Whine poko, go down, poko, oh, no no Say whine poko, go down, poko, ehen, ehen Chale e be you, e be you, e be you, e be you, Johanna, eh I say make I shoot my shot o, o gba na (Do you like it?) Up, down, ose, chai Loving you oh, baby oh, Maria, the light Jí, ma sún Girl, you are one of a kind And your type is the type I like Caro, Caro, oh (ye) Oh my God, look at that girl The way she moving body oh, I don lost Whine poko, go down, poko, oh, no no Say whine poko, go down, poko, ehen, ehen Whine poko, go down, poko, oh, no no Say whine poko, go down, poko, ehen, ehen Hey pretty, I love you o (I love you) I really like how we communicate o I know you come from UK, me, I come from Naija I know you like Ghana vibe, so I come through with another one, ye! Jí, ma sún Girl, you are one of a kind And your type is the type I like Caro, Caro, oh (ye) Oh my God, look at that girl The way she moving body oh, I don lost Yeah, whine poko, go down, poko, oh, no no Say whine poko, go down, poko, ehen, ehen Whine poko, go down, poko, oh, no no Say whine poko, go down, poko, ehen, ehen Pretty hello you (hello you) Flyboy Mixing, Zeeno Foster Vado!
Writer(s): Oluwatobiloba Anidugbe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out