album cover
Hello
album cover
Hello 由 Go Hard Records / ONErpm 於 2024年1月24日發行,收錄於專輯《Hello - Single》中
發行日期2024年1月24日
標籤Go Hard Records / ONErpm
語言English
BPM109
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

音樂影片

音樂影片

歌詞

Ye, yeah, yeah, yeah (please) oh, ah
Ye, yeah, yeah, yeah
(Yarnz)
Them say na empty jar wey dey make loud noise
So except me, I dey sing
Except me, I dey sing, I no dey raise my voice
Oh, girl, and shawty honestly I don make my choice
(Ooh)
And na only you I choose
Na you dey give man joy
Yeah, yeah, oh hello (hello, hello)
Say I've been waiting for your love
Oh, my love (my love)
And I've been waiting for so long
Baby hello (hello)
And I no go do you wrong, oh my love (hello, hello)
My love
You dey make me dey mara oh (mara oh)
Mara oh, mara oh (mara oh)
You dey make me dey
You dey make me dey mara oh (mara oh)
Mara oh, mara oh
If you wan give me love, oya come give jara, oh, oh
Jara oh, jara oh
You dey make me dey
You dey make me dey mara oh, ah-yeah
So, no dey for the cock-and-bull
Know say I be talk and do
Know say I be talk and do
Oya come make I show you the love times two, ah
Show you the love times two
'Cause anything wey you talk, I do
Talk, I do
So babe, hello (hello, hello)
Say I've been waiting for your love
Oh, my love (my love)
And I've been waiting for so long
Baby, hello (hello, hello)
And I no go do you wrong, oh, my love (hello, hello)
My love
Hello (hello, hello)
Say I've been waiting for your love
Oh, my love (my love)
And I've been waiting for so long
Baby, hello (hello, hello)
And I no go do you wrong, oh my love (hello, hello)
My love
You dey make me dey mara oh (mara oh)
Mara, oh, mara, oh (mara oh)
You dey make me dey
You dey make me dey mara oh (mara oh)
Mara oh, mara oh
If you wan give me love, oya come give jara, oh
Jara oh, jara oh
You dey make me dey
You dey make me dey mara oh, ah-yeah
(Mara oh)
(Mara oh)
(Sweet boy Jay)
My love
Written by: Osayi Festus Omonbhude

Loading...