album cover
Commona
74,605
African
Commona 由 Everything Savage / EMPIRE 於 2024年5月10日發行,收錄於專輯《Water & Garri (Original Motion Picture Soundtrack)》中
album cover
發行日期2024年5月10日
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM96

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Tiwa Savage
Tiwa Savage
演唱
Olamide
Olamide
演唱
Mystro
Mystro
演唱
Oluwatosin Oguntade
Oluwatosin Oguntade
和聲
Adesewa Solagbade
Adesewa Solagbade
和聲
詞曲
Tiwatope Savage
Tiwatope Savage
詞曲創作
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
詞曲創作
Michael Segun Ajayi
Michael Segun Ajayi
詞曲創作
製作與工程團隊
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
製作人
Mike Seaberg
Mike Seaberg
混音師, 母帶工程師
Mystro Sugar
Mystro Sugar
錄音師

歌詞

[Intro]
Oobah!
I'm just a commona
I'm just a commona
[Verse 1]
If you no pick, you go miss the job
Person wey load money don dey call
Me I no swag I no get kpa
I'm a commona, commona
[Verse 2]
If you chop slap you go take Panadol
For the matter them go like to rojọ, mi o rojọ
Aro
Mmm, mi o rojọ
I'm just a commona
[Verse 3]
Ki lo sọ, ki lo gbọ?
To ba ṣẹlẹ awo lọ
Ta lo ni motor to lọ post?
If owner catch you, you go know
Wọn ni ko ma farawe farawe farawe
You want to jaye like boys from Malay' ko wọle
But wetin I know ooo
I'm just a commona
[Verse 4]
Them say na you be benefactor (ahh han ah)
Life changer (ahh han ah)
Big spender (ahh han ah)
[Verse 5]
Ehh
Ọwọ epo ni wọn n bani la
Mhmm (Ahh han ah)
Nobody wan know
Mm-mmm (Ahh han ah)
You say wetin
But wetin I know ahh han ah
I'm just a commona
[Verse 6]
Ehn, my people come make I play you the cassette o
Your life dey your hand like a handset o
But he no get manual like math set o
I'm just a commona
You no fit fight am for long even if you get black belt o
People wey want to use you, you must get o
When your life yori yori like Bracket o
I'm just a commona
Ebelebe sọkutu wọwọ
O kala mọ ọn, o fi si kọrọ
You like to spend all your money for biggie bam bam
Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la TomTom
Leave am for am
Nobody holy, no, nobody o
No dey do like assistant Holy Ghost
No dey do like you hate enjoyment
You like enjoyment and you want to join them ah
Me I follow am for one koro for adugbo
Them yapa them ṣayo dem fagbo
No dey look o, no dey look o, no dey look o
No dey look o like you no know you be ogbologbo
Ọgọrọ, jọ
Omugọ, jọ
Sir Ugo, jọ
Ase ọmọ, jọ
Ote ọmọ, jọ
Omugọ ọmọ, jọ
But wetin I know I'm just a commona o
[Chorus]
Commona commona commona ooo
I'm just a commona
Just a commona commona commona ooo
I'm just a commona
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can't you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeeee
[Chorus]
Commona commona commona ooo
I'm just a commona
Just a commona commona commona ooo
I'm just a commona
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can't you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeeeeah
Written by: Michael Segun Ajayi, Olamide Adedeji, Tiwatope Savage
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...