album cover
Different
Music
Different 由 Chalx 於 2024年5月17日發行,收錄於專輯《 》中Different - Single
album cover
發行日期2024年5月17日
標籤Chalx
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM106

積分

演出藝人
Chalx
Chalx
演出者
詞曲
Ezeobi Charles
Ezeobi Charles
詞曲創作

歌詞

Partner me and partner
With you, i feel complete
I fuck with your energy baby
My Melodie’s
Dey totori your body
Oh girl you mean everything to me
So I never see something
Wey go limit this way me feel for you
Oh my God
This kind love
Na wetin people de find
I no fit looseguard am
Oh looseguard
I mean everything I say
And im not on colos
E be you, me I want
But you can’t trust Adam
i know you can’t trust Adam
But baby, I’m different oh, I’m different oh, you know I’m different oh
I’m different oh
Baby, I’m different oh, I’m different oh, you know I’m different oh
I’m different oh
No be say I be perfect guy
My homies, they call me the baddest guy
Normally, I no de too love oh
I no de too love
But there’s something about you
something about you
 I really want the world to know
You’re priceless
You make sense
I’m obsessed
Omo we die here walahi
Oh my God
This kind love
Na wetin people de find
I no fit looseguard am
Oh looseguard
I mean everything I say
And im not on colos
E be you, me I want
But you can’t trust Adam
i know you can’t trust Adam
But baby, I’m different oh, I’m different oh, you know I’m different oh
I’m different oh
Baby, I’m different oh, I’m different oh, you know I’m different oh
I’m different oh
Written by: Ezeobi Charles
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...