album cover
Commas
2,424,939
Music
Commas 由 Mavin Global Holdings Ltd. 於 2024年5月30日發行,收錄於專輯《The Year I Turned 21》中
album cover
最熱門
過去 7 天
00:35 - 00:40
在過去一週內,Commas 最常出現在 大約在下列歌曲的 35 秒處: 這首歌中
00:00
00:05
00:15
00:20
00:35
00:55
01:05
01:10
01:20
01:30
01:40
01:50
01:55
02:05
02:15
02:35
00:00
02:37

積分

演出藝人
Ayra Starr
Ayra Starr
演唱
詞曲
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
詞曲創作
Prince Omoferi
Prince Omoferi
詞曲創作
Michael Ovie Hunter
Michael Ovie Hunter
詞曲創作
Ikechukwu Clinton Nnaemeka
Ikechukwu Clinton Nnaemeka
詞曲創作
製作與工程團隊
London
London
製作人
AOD
AOD
製作人
Johnny Drille
Johnny Drille
錄音師
RAGEE
RAGEE
製作人

歌詞

[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, aje
[PreChorus]
Barbados to Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Sability o n gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm, hmm
[Verse 2]
Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight, fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[PreChorus]
Barbados to Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Sability o n gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, Eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Written by: Ikechukwu Clinton Nnaemeka, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...