收錄於

積分

演出藝人
Seyi Vibez
Seyi Vibez
演唱
Bloody Civilian
Bloody Civilian
演唱
詞曲
Afolabi Loseyi Balogun
Afolabi Loseyi Balogun
詞曲創作
Emoseh Khamofu
Emoseh Khamofu
詞曲創作
製作與工程團隊
Jhaythunez
Jhaythunez
製作人
Jeremiah Oduyeru
Jeremiah Oduyeru
錄音室人員

歌詞

(Kill Dem All) Who be that guy wey dey text you? I no dey check your WhatsApp That's not my thing, baby I no like talk wetin go vex you Main reason I dey make you dey wet I no wan lose you to another mugu Eiya, sare wale Ara mi ti wa l'ọna, eiya You high me like monkey tail You make my thing ejaculate I no fit dey masturbate Jẹ kin wọ le, ma ka tan le You must give me accolade Afụrụghim n'anya I wan know your family Promise nah Galilee Ba mi for Nnagi I go call Sunny Ade Ebenenezer Obey Only you fit hold me down Who be that girl wey dey text you? I don't like bullshit I don't like nonsense I don't like sharing Oya, come wha' you say? Asking me how did I get this way Ṣeyi, sometimes, you're not the vibe When you saw me I know you saw me with my bros (with my bros) Tell me say you get hoes But I smell them with my nose (with my nose) I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes) Are you gonna make me sweat or show me love instead? Afụrụghim n'anya I wan know your family Promise na Galilee Ba mi for Nnagi I go call Sunny Ade Ebenenezer Obey Only you fit hold me down (O wọle, ki n ma yọ) (Kill Dem All)
Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi, Emose Khamofu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out