積分

詞曲
Lawal Mumeen Blessing
Lawal Mumeen Blessing
詞曲創作

歌詞

Omo iya mi hmmmmm Rockrazzy!!!!!
Baba bamise make I no fall
Sheybi nal grace I Dey pray for
I Dey hustle me I no stop
Why the bag never drop
Baba bamise make I no fall
Sheybi nal grace I Dey pray for
I Dey hustle me I no stop
Why the money never drop
Nothing like say money don drop
Towo ba wo le ama gbomo
Mo lagidi gan e mi stubborn
Shebi owo yen gangan lawa wa lo
E so fun omo to lo sita ko wa le (E so fun omo to lo sita ko wa le)
Toba shey no owo sita na si le (Toba shey no owo sita na si le)
Aiye kan lo wa
Ki ma shey talaka
Omo ma duro ti owo ba wa
Omo yapa ni bariga
Make i no fall i dey pray
Cuz one day e go dey
Nah the money i dey chase
When dem think say i dey craze
E con be like say boy no sabi
Sleepless night lafin te lapi
I don high ebami pe lati gben gben gben make we party
Toba lowo koda ayon mo to ba raye kode salamo malo ma trust **** to raye buru gan
Make I no fall I dey pray cuz one day he go Dey nal the money I dey chase when they think say I dey craze
Written by: Lawal Mumeen Blessing
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...