album cover
Why
6
Afro-Beat
Why 由 Naijajam 於 2024年6月27日發行,收錄於專輯《Unapologetic - EP》中
album cover
發行日期2024年6月27日
標籤Naijajam
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM96

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Raphbillz
Raphbillz
演出者
詞曲
raphael oloidi
raphael oloidi
作曲家

歌詞

Why e be say na if dem need me, they dey find me
Why e be say they no dey show love while I’m Living
This made me watch all the circle Around me
They only teaching me to use my Senses
Why my people no dey wait for God’s Timing
Why are the Government creating This system
For all my people to Suffer in silence
Open your inner eye, let’s start Making a difference
Believe me, when you come to your right senses
You go see say na everybody get him own size
People like people wey sugarcoat all their lies
For the money mehn I put my life on the line
I’m on the road I’m racing
100km I’m chasing
Me I don see many suffer for my life
So me I realize and wonder why why why
•••
Why, How
How do I know that you love me
When you don’t know how to show me
How
How do i, How
Cus how do I know that you love me
When you don’t even know how to show me
I wish the pain could go away
Mehn I wish the pain could go away
Tears in my eyes when I heard he was dead
How life can be yeah so unfair
But Mo fuck up tim ba give up
Somebody pour more to my liquor
Live life no worry ‘bout no body
So I jaye till the morning
Live my life Dey go
Why, How
How do I know that you love me
When you don’t know how to show me
How
How do i, How
Cus how do I know that you love me
When you don’t even know how to show me
Why e be say na if dem need me, they dey find me
Why e be say they no dey show love while I’m Living
This made me watch all the circle Around me
They only teaching me to use my Senses
Why my people no dey wait for God’s Timing
Why are the Government creating This system
For all my people to Suffer in silence
Open your inner eye, let’s start Making a difference
Written by: raphael oloidi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...