album cover
Debit
9,451
Hip-Hop/Rap
Debit 由 YFK-ENT 於 2024年7月26日發行,收錄於專輯《 》中King Bawa
album cover
專輯King Bawa
發行日期2024年7月26日
標籤YFK-ENT
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM95

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Kheengz
Kheengz
演出者
詞曲
King Bawa
King Bawa
詞曲創作
製作與工程團隊
JVXN
JVXN
製作人

歌詞

Debit
Chorus
Omo any small waka these days Na debit
Even to comot go take fresh air sef Na debit
Before one credit alert Na like sixteen debit
Before you know it
Current or savings
Everything Na debit
Verse 1
As Soon as you step out the crib
Bros Abeg I fit see you for two minutes
Start your moto hear one funny sound
Damn sapa nice one
Side chick calling is her baiday
Olopa stop you for highway
Six missed call from your kid sis
Meanwhile nepa meter don dey beep beep
Kullum kullum kullum gamunan muna ta pama
Bawai babu chada chada ba ne Abun ne ba dama
Grinding Putting working everyday and hoping that we hammer
Even area boysi don dey call me chairman
Meanwhile Everywhere I turn o left or right Omo na billing
And if I no comply o men they turn me to the villain
Cause nowadays o everybody see me on the Telly
To comot house sef Dey fear me
Cause everything na
Debit
Verse 2
Gateman don dey call you boss
This days if you fall in love
You call mom c she come start Dey cough
Just like that generator off
As I Dey cook beans naso Gas finish eh
My best friend just fix hin wedding date
As you Dey watch match dstv send email
Meanwhile Junior Dey resume school on monday
Bills on bills Walahi Abun sai ahankali
kamar in bar gari
Aljihu babu shishi gashi dollar hawa take
Soon as I spend the money I be thinking how to make it back
This life do my best I no fit to kill my sef
If you sneez next thing na should I bring the Pos
Sapa just Dey call me I reject make e no vex
This adulting got me so stressed
Everything Na
Written by: King Bawa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...