album cover
BIG WARNING
22
Hip-Hop/Rap
BIG WARNING 由 TuffSkin Ent. 於 2024年6月28日發行,收錄於專輯《BIG WARNING - Single》中
album cover
發行日期2024年6月28日
標籤TuffSkin Ent.
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM

積分

詞曲
Victor Ebhojie
Victor Ebhojie
詞曲創作
Jerry Gudah
Jerry Gudah
詞曲創作
製作與工程團隊
Christopher Usman
Christopher Usman
製作人

歌詞

It's a late night it's a night drive
My life be like gamble and the stake high
Future looking so bright but I gas fight
Cos ogbeni you're in trouble when the day light
When sapa been Dey wound boys no be fair fight
Papa tell me say the bill high make I off light
Grew up under that kind pressure wey dey burst pipe
But na that same pressure dey make diamonds
Omo no Dey test me no dey test me
Coming from the trenches where we plenty
Me and my brethren we be plenty
Werey test me werey test me werey no dey test me
You be bad guy I be badder
If you say you go piss me I be bladder
Madafuxker I go hold you till e gather
If a **** wan Dey press me then your father
Gunshot inna air when the tune haffi drop
Bad mind dem woulda wish mi fi stop
Fake friends dey wey wan poison mi cup
But na that kind witch wey I no fit to chop
Temperature hot but humanity cold
Every man dem wan kill fi Gold
Stuck to di grind like a dog to a bone
And Jah light never gwan lemme alone
Big warning
Big warning
Mi ah giddem big warning
Big money
Big warning
See
Omo no dey test me no dey test me
Coming from the trenches where we plenty
Me and my brethren we be plenty
Werey test me werey test me werey no dey test me
You be bad guy I be badder
If you say you go piss me I be bladder
Madafuxker I go hold you till e gather
If a **** wan Dey press me then your father
Big warning
Big warning
Mi ah giddem big warning
Big money
Big warning
Big warning
Big warning
Mi ah giddem big warning
Big money
Big warning
Written by: Jerry Gudah, Victor Ebhojie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...