album cover
Consistency
1
Music
Consistency 由 Divizzion 於 2024年7月19日發行,收錄於專輯《Apply Pressure - EP》中
album cover
發行日期2024年7月19日
標籤Divizzion
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM103

積分

演出藝人
Jayme
Jayme
演出者
詞曲
Ibrahim Mande
Ibrahim Mande
詞曲創作
製作與工程團隊
Deinpiribo Ebenezar Lawson
Deinpiribo Ebenezar Lawson
製作人

歌詞

Yo! Eljack run the chune
Yananan way oh
I wan pop champagne
I wan ease my pain oh
I wan fuk kele
I just wan trowey
I wan pop champagne oh
I wan ease my pain oh
I wan fuk kele
See me see gbege ohhh
Consistency iyooo (yo yo yo yo)
Na success iyooo( yo yo yo yo)
No kill person ohhh
I just want my dough
Consistency iyooo (yo yo yo yo)
Na success iyooo( yo yo yo yo)
No kill person ohhh
I just want my dough
Na who give up fuck up oh
God go still come through
If dem no send you lock up oh
Nobody be ju
Cuz tomorrow carry belle oh
You gas to roll that dice
And I gas still Dey work hard oh
Till I reach my prime
Owo ni koko gaan ni
I still wan buy motor for mummy
I still wan build house for daddy
Ahhhh
Oluwa ánu mi ohhh
Cuz e don tey
Wey padi man rest
Me I wan soft
Me I wan panana
Cuz na one life
And I gas chop am full
Consistency iyooo (yo yo yo yo)
Na success iyooo( yo yo yo yo)
No kill person ohhh
I just want my dough
Consistency iyooo (yo yo yo yo)
Na success iyooo( yo yo yo yo)
No kill person ohhh
I just want my dough
Consistency iyooo (yo yo yo yo)
Na success iyooo( yo yo yo yo)
No kill person ohhh
I just want my dough
Consistency iyooo (yo yo yo yo)
Na success iyooo( yo yo yo yo)
No kill person ohhh
I just want my dough
Written by: Ibrahim Mande
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...