album cover
Mama
572
Afrobeats
Mama 由 XclusiveTones Music, distributed by Mayvibe Limited 於 2024年6月17日發行,收錄於專輯《 》中Mama - Single
album cover
發行日期2024年6月17日
標籤XclusiveTones Music, distributed by Mayvibe Limited
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM164

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Saka Vibes
Saka Vibes
演出者
詞曲
Saka Vibes
Saka Vibes
詞曲創作

歌詞

Dollars
Wey no go finish for my hand
So I fit bless mama for house
Oh yes my mama ooo mama
If I see somebody
Wey carry Louis V
Gucci Prada for body
Jealousy go start
\'Cause I want to be like that pesin
To be like that pesin
Make ah dey pull up, pull up, pull up with my G’s
As I dey work, ah no go tire ooo
Until I carry all the dollar go
\'Cause if I carry all the dollar
Every other vanity shall be added unto me
Why I go carry money buy Louis V
When my mama dey for house dey find money, wou wooo
My mama dey find money, she dey find money
How you go enter Lagos dey find baby
When my mama dey for house dey pray for me, wou wooo
My mama dey pray make my containers land
All I want is
Dollars
Wey no go finish for my hand
So I fit bless mama for house
Oh yes my mama ooo mama
Raba
Wey no go finish for my hand
So I fit bless mama for house
Oh yes my mama ooo mama
Energy, energy
Till everywhere 9ice
No lazy, no lazy
Kowokpe oooo
Make the money long, it\'s ah prayer
So ah no go enter suffer again
9 months no be 9 days ooo
E be mama carry me for 9 months ooo
See all the suffer, suffer, wuru wuru
Wey she go through uhh for my sake
So why I go carry money buy Louis V
When my mama dey for house dey find money, wou wooo
My mama dey find money, she dey find money
How you go enter Lagos dey find baby
When my mama dey for house dey pray for me, wou wooo
My mama dey pray make my containers land
All I want is
Dollars
Wey no go finish for my hand
So I fit bless mama for house
Oh yes my mama ooo mama
Raba
Wey no go finish for my hand
So I fit bless mama for house
Oh yes my mama ooo mama
Mama, Mama, Mama
Written by: Saka Vibes
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...