album cover
Whine
3
Music
Whine 由 Gorilla City 於 2024年4月29日發行,收錄於專輯《Sincerely Sani》中
album cover
發行日期2024年4月29日
標籤Gorilla City
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM100

積分

演出藝人
D'asani
D'asani
演出者
Sani
Sani
演出者
詞曲
Daniel Ekemita
Daniel Ekemita
詞曲創作
製作與工程團隊
Yoeri Pasmans
Yoeri Pasmans
製作人, 混音師

歌詞

This for the ns wey think say the boy Dey play
Im on some other shit I promise you
Baby whine for me whine for me
Girl you playing with my feelings right now
Baby whine for me whine for me
Take it slow take it down
Na since I don dey here
Wetin the man Dey fear
The way you push up on me can a **** be sincere
Girl your Barca I Dey fear
Your body no be hear
I feel from it from afar, girl I feel it when is near
Baby whine for me whine for me
Girl you playing with my feelings right now
Baby whine for me whine for me
Take it slow take it down
And no use me play no bother
Go real upon the matter
You know I'm from the gutter
Body soft like aje butter
If you wan love me love me proper
No wait until I japa
Control me like Betty butter
Go real up on the matter
Omo slowly (come give me proper)
Girl I hold green (I no be pauper)
Girl I want you (and there's no other)
Go real up on the matter (SANI!)
Baby whine for me whine for me
Girl you playing with my feelings right now
Baby whine for me whine for me
Take it slow take it down
And no use me play no bother
Go real upon the matter
You know I'm from the gutter
Body soft like aje butter
If you wan love me love me proper
No wait until I japa
Control me like Betty butter
Go real up on the matter
Omo slowly
Girl I hold green
Yeahhhh
Eyyyhh
Written by: Daniel Ekemita
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...