album cover
Delay
album cover
Delay 由 2206270 Records DK2 於 2024年6月25日發行,收錄於專輯《Delay - Single》中
2024年6月25日
標籤2206270 Records DK2
語言English
BPM103
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

音樂影片

音樂影片

歌詞

I get many things wey I wan do for myself
But na money dey delay me
So I Dey calcu my waka shese tele kin mashese gbe ni o
Cause I left my mama house bosori titi mama mi olemi
She Dey call me now and then but I say mofe kore bowale ni
Tori sapa choke me biti pinnafore
And I Dey find means tima fi yobo
Oluwa show me love omo re lemi na
Emi na omore lemi na
Emi na shebi omo re lemina
Tori sapa choke me biti pinnafore
And I Dey find means tima fi yobo
Oluwa show me love omo re lemi na
Emi na omore lemi na
Emi na shebi omo re lemina
Shey u see d sufferness been Dey weak me like seven days
Go hard again and hoping for better days
Got no one I had to motivate myself
And u know Gods time u no fi sabi am with patek
Shey sapa yen ni o toro
Plenty places wey I wan go
Won makanju e go slow
Person say I no try moleseri mo
When I hear
Kokoko who's knocking on my door
Goodnews wey go make me somersault
Wey people go stand dey wonder gan
This new day nain I want oh lord
Tori sapa choke me biti pinnafore
And I Dey find means tima fi yobo
Oluwa show me love omo re lemi na
Emi na omore lemi na
Emi na shebi omo re lemina
Tori sapa choke me biti pinnafore
And I Dey find means tima fi yobo
Oluwa show me love omo re lemi na
Emi na omore lemi na
Emi na shebi omo re lemina
Sogun dogoji nile aye
Sugbon Emiole sare owo kemi yobo
Koseyan tode le gberale
Cause any of ur problem shared u go cast onGod
Won le mi bo
Won le mi bo
Saw no one Moya call Oloun
Shomo Adete mi ole dagbo gbe o
Momu garri tofi fun mi laccolade
Tori sapa choke me biti pinnafore
And I Dey find means tima fi yobo
Oluwa show me love omo re lemi na
Emi na omore lemi na
Emi na shebi omo re lemina
Tori sapa choke me biti pinnafore
And I Dey find means tima fi yobo
Oluwa show me love omo re lemi na
Emi na omore lemi na
Emi na shebi omo re lemina
Written by: Ogunleye Williams Ayodeji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...