album cover
Many Things
7
Afro-Beat
Many Things 由 1LaNe Distro 於 2024年6月28日發行,收錄於專輯《Dreams & Wishes - EP》中
album cover
發行日期2024年6月28日
標籤1LaNe Distro
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM139

積分

演出藝人
Razaking
Razaking
演出者
詞曲
Oyetunji Oluwatoyin
Oyetunji Oluwatoyin
詞曲創作
Magikal Beats
Magikal Beats
編曲
製作與工程團隊
Magikal Beats
Magikal Beats
製作人

歌詞

Sebi iwo ati olorun e seso niyen( this is what you discussed with your creator?)
Omo e get many things wey dey blow a man mind
Sometimes I sit down for corner blow my loud
Thinking why these things happen to a man
Thinking why I lost millions in a night
The more I think am the more I no understand am
E blow my dada omo e scatter my mendula
Why a nigha I trusted did me like that
Omo me no understand all these patterns
Na why me I buzz my brother say Abeg do me data so I fit to go online, I fit to make some muller, cause my baby don dey para say me never get big car
And my nigha Jesse don buy new benz inside zanga
Oh oh oh oh
Na all these things dey make a man sharkkkk ohh
Ohh ohh na these things wey dey make a man colo oh
Oh oj oh oh
Na all these things wey dey scatter man dada wey dey a man craze wey dey make a man sunnn sunnn nnn mmmmm
Another day another $
Na Im be the street slogan
Na why me I ranju molappy mi me I hustle harder
Because nkan ti mumsy maje that’s what me I’m after
I don’t even listen to them unbelievers and them haters
Cause I came from the street and I know the street is strict
Lost my dad when I was fourteen
Depression made me pop these pills
I’ve just been tryna rack these bills
 been tryna survive the streets
Been tryna make my life worth something living
Cause e get many many many things
Many many many things
Many many many many things
Wey don blow man dada
Written by: Oyetunji Oluwatoyin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...