歌詞
vibe, groove, dance, move
I fit do many things
For your love
As long as
you go call me your (hmm )
Fine fine things
Go dey rush
Cause, I deh feel
Your energy
Many crazy things
For your love
Gyal you\'re dealing with
Alaye money
I don\'t mind to
Be a jailer
If love na felony
Tori, Ko si e lo mi
Wey dey give This energy
I\'m feeling like recently
eh eh eh eh
I fit do many things
For your love
As long as
you go call me your (hmm )
Fine fine things
Go dey rush
Cause, I deh feel
Your energy
Ye e ye
Abena feeling my flows
Abena no hear word wa ki lon so
Abena feeling my flows
Abena gbe tan one time ngbo so
Abena feeling my flows
Abena no hear word wa ki lon so
Abena feelings my flows
Oya calm down make me I give you the vibes we go higher higher
Make them turn up the light, e go bright, we go shine, we go start to Dey giving dem fire fire
Give you that thing wey u like, you go smile me I no wanti makee u go tire tire
Cos ama stay jiggy so fresh so fly i fit e cun rocki my dia dia
Ko ma lo melo melo
Ama tell you something yea yea
Tori, Ko si e lo mi
Wey dey give This energy
I\'m feeling like recently
eh eh eh eh
I fit do many things
For your love
As long as
you go call me your (hmm )
Fine fine things
Go dey rush
Cause, I deh feel
Your energy
Anytime you need
Someone to talk to
You can call my phone
I will never leave you lonely
Oh my baby I no be so
I will be your shirt when it’s cold
Only where you go I will follow
Promise me you never lettin go
Make me and you just
Komkombilo (oh)
Komkombilo lo ah yeah
Komaro ye my baby koma roll
Le le le
Komaro ye my baby koma roll
Yea yea Koma roll ye
Cinderella komaro my baby koma roll
Tori, Ko si e lo mi
Wey dey give This energy
I\'m feeling like recently
eh eh eh eh
I fit do many things
For your love
As long as
you go call me your (hmm )
Fine fine things
Go dey rush
Cause, I deh feel
Your energy
Written by: Lawal Oladimeji Phillip, Oluwasegun Ovo David