音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Rema
Rema
聲樂
Shallipopi
Shallipopi
聲樂
詞曲
Shallipopi
Shallipopi
詞曲創作
Agada Prince Oyada
Agada Prince Oyada
詞曲創作
Divine Ikubor
Divine Ikubor
詞曲創作
製作與工程團隊
Rema
Rema
其他製作人
Producer X
Producer X
製作人
George Momoh
George Momoh
母帶工程師

歌詞

[Intro]
They call me Shallipopi
Pluto presido
Another banger!
[PreChorus]
Touch down Benin boys gen gen gen
Money yapa money rẹpẹtẹ
Remy Ekehuan road shalli Sapele
Santa Monica touchdown shekens
They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ
Na we dey bully na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings you no fit talk say we no get
[Chorus]
E get why dem dey call us Benin boys, we no dey make too much noise
Na we dey pull up with convoy
You know the billing wey we dey chest
Many fishes in the river but na you I wan taste, chop you and clean mouth
Eat you for lunch, have you for dinner, unto the next
[Refrain]
See money see am see see see money o
See money see am see see see money o
See money see am see see see money o
See see see money o wahala
See money see am see see see money o
See money see am see see see money o
See money see am see see see money o
[Verse 1]
Na we be the pride of Benin Oba sef suppose give us medal o, give medal o
Na my Benin brothers I go call before I call ọlọpaa o if anything kpa o
Remy boy you can paste me you location
What is your next destination?
Should I give you my direction?
Touch Benin boy, you don touch the full nation
[PreChorus]
Touch down Benin boys gen gen gen
Money yapa money rẹpẹtẹ
Remy Ekehuan road shalli Sapele
Santa Monica touchdown shekens
They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ
Na we dey bully na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings you no fit talk say we no get
[Chorus]
E get why dem dey call us Benin boys
We no dey make too much noise
Na we dey pull up with convoy
You know the billing wey we dey chest
Many fishes in the river but na you I wan taste, chop you and clean mouth
Eat you for lunch, Have you for dinner, unto the next
[Verse 2]
O ya spekele spekele dun gbaga dun
Benin boys no dey rest o ya ji ma sun
Say we see opportunity we no fit zuzu
Small thing come out use am buy 4matic
[Verse 3]
Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah
New Benz o incoming, sexy body
Tell me what time that you coming
[Refrain]
See money see am see see see money o
See money see am see see see money o
See money see am see see see money o
See see see money o wahala
See money see am see see see money o
See money see am see see see money o
See money see am see see see money o
Written by: Agada Prince Oyada, Rema, Shallipopi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...