積分

演出藝人
VONDEE
VONDEE
演出者
JOSHUA NYANKSON
JOSHUA NYANKSON
吉他
詞曲
David Melchicedek Metogho Zue
David Melchicedek Metogho Zue
作曲
Michael Vondee Adjatey
Michael Vondee Adjatey
作曲
製作與工程團隊
Metalbeatz
Metalbeatz
製作人

歌詞

[Verse 1]
I go like to sing for you
Gotta lotta plans for you
I go do all you want me to
I never go back on my word
You for dey promise to
Come over anytime when I want
[Verse 2]
I go send you my location
I will be patient
No dey keep me waiting, oh, no, no
Let’s go on a vacation
Views with the acres
Long conversations, oh, no, no
[Verse 3]
But if you no come, e go turn matter
Mi sumɔɔɔ naagba awula
Make you no dey fall my hand
E go turn matter
[Chorus]
Ma hã bo kpa
You dey carry bigi backa for your back
Tele your matter like a gologa
Onoko ŋɔɔ ŋnaa ei awula
Ma hã bo kpa
I wanna know, if you want to keep me company
Oh, let me know, if I have to killi somebody
I wanna know, if you want to keep me company
Oh, let me know, if I have to killi somebody
[Verse 4]
And weytin wrong witcha?
You see, you fit tell me anything wey wrong witcha
You fit see in my eyes, no dey joke witcha
So make I (Sing for you)
[Verse 5]
I no go, I no go
I no go force if you don't want to
Onoko, onoko ŋɔɔ ŋnaa tamɔ nido
I no go, I no go force if you don't want to
Onoko onoko
[Verse 6]
See, I want to know if we go fit commot?
Put your matter for my front
Oh, today, you for show, e bi me you dey want
Shey you know what I dey talk?
[Chorus]
Ma hã bo kpa
You dey carry bigi backa for your back
Tele your matter like a gologa
Onoko ŋɔɔ ŋnaa ei Awula
Ma hã bo kpa
I wanna know if you want to keep me company
Oh, let me know if I have to killi somebody

Written by: David Melchicedek Metogho Zue, Michael Vondee Adjatey
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...