積分

詞曲
Mozea Michael Ebuka
Mozea Michael Ebuka
詞曲創作

歌詞

Up in the club
Nothing
Dey sup
Me and my guys
Dey
No silicon
When we
Dey hustle
Dem no believe
Us
Now we
Dey ball on dem
With no remorse
Ko omo wole
Ama shi omo
Lole
Oga ti de
Kama pon ara
Wale
Ofe bami
Gbe ko mashe
Eru omode
Thank
God say
I dey make
Money
Nowadays
Ahn ahn ahn
Over sabi
I no go lie
For you girl
You
Dey burst my
Brain
Nah you dey
Pami
Say other girls
Dem dey beef
I don't even care
Nah dem sabi
Spend on you as
I wish
Moti ri omo
Yi egbami
Call on me on
Timing
Over sabi
I no go lie
For you girl
You
Dey burst my
Brain
Nah you dey
Pami
Say other girls
Dem dey beef
I don't even care
Nah dem sabi
Spend on you as
I wish
Moti ri omo
Yi egbami
Call on me on
Timing
You
Dey burst my
Brain on a daily
Spend on you
Daily
Cause your body
Girl is amazing
Come we go
Cruise
In mercedes
Oh oh oh
My baby carry
Load ooo
Gat me screaming
Okoko ahhhh
Okoko baby
Come make
We cruise in
My beamer
You
Dey make me
Shiver ahhh
Come
Be my diva
Hmmm
I wan chop
Your pizza
Fire
Dey go
Fire dey go
Baby girl make
You fire dey
Go
Fire dey go
Baby wa pami
Nah
Finish all
My stamina
I go be your
Daddy nah
You sweet me
Like e ribena
Over sabi
I no go lie
For you girl
You
Dey burst my
Brain
Nah you dey
Pami
Say other girls
Dem dey beef
I don't even care
Nah dem sabi
Spend on you as
I wish
Moti ri omo
Yi egbami
Call on me on
Timing
Over sabi
I no go lie
For you girl
You
Dey burst my
Brain
Nah you dey
Pami
Say other girls
Dem dey beef
I don't even care
Nah dem sabi
Spend on you as
I wish
Moti ri omo
Yi egbami
Call on me on
Timing
Written by: Mozea Michael Ebuka
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...