album cover
Shine
10
Afro-Beat
Shine 由 Black boy ent 於 2023年9月7日發行,收錄於專輯《 》中Black n Golden - Single
album cover
發行日期2023年9月7日
標籤Black boy ent
LanguageEnglish
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM192

積分

詞曲
AUSTIN ELUEMUNOR
AUSTIN ELUEMUNOR
詞曲創作

歌詞

No be only school you go learn lesson
Talk I talk I no kill person
Me I don dey shayo I no wound person
Steady be counting my blessings
You know when I vibe mehn i'm Chasing my dreams
Me I no come play I no be small pikin
When I sing ma song y'all gotta Listen
Only God I talk too he wash ma sins
Nobody stress me
Only Jah me fear he protect me
Only me go take the set piece
Canoe no be jetski
Nobody check me
Me I give them vibe and the Melodies
Say me no go get the energy
For matter wey go stress me
Black boy wey go make market sell
Till I get there mehn I swr I no go rest
If I do one dey go say I don ment
But If I no do they go say I don dey mental
But I Dey speak my mind
Ogbeni let me try
Cus we all go shine
It takes only time
Smoke up my rizla
At the same time mehn I really wanna
I never do dey go say I don dey mental
If I no go do dey go eh ah
But I really wanna
Be stacking my mulla
I wan dey wear Vuitton till I getti over
They wanna run my meter
all of the things they do me
Mehn it doesn't matter
I go dey giddem giddem
like a panel beater
I go dey buckle them up like my short nika
Why demma do me dirty oh oh oh
E dey pain me oh ou oh
Some go dey do like say they holy oh
Buh na them nai mumu oh
Why demma do like this o o oh o oh
E dey pain me oh uh oh
Nobody stress me
Only Jah me fear he protect me
Only me go take the set piece
Canoe no be jetski
Nobody check me
Me I give them vibe and the Melodies
Say me no go get the energy
For matter wey go stress es me
Black boy wey go make market sell
Till I get there mehn I swr I no go rest
If I do one dey go say I don ment
But If I no do they go say I don dey mental
But I Dey speak my mind
Ogbeni let me try
Cus we all go shine
It takes only time
Written by: AUSTIN ELUEMUNOR
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...